Efa Iwara Instagram – Ogbonge Nollywood actor Efa Iwara (@iamefaiwara) bin sit wit BBC Pidgin to discuss Nollywood and personal mata.
Di actor say im no believe say clique dey for Nollywood as e also tok about di most challenging role wey im take.
E stress di need for health insurance for actors sake of say dis na wetin go come to dia rescue if sickness show face.
š„: @mobolajiolatunde | Posted on 07/Feb/2024 13:53:25



