Stella Damasus Instagram – One of di star actors for ‘To kill a Monkey’ Stella Damasus siddon wit BBC News Pidgin.
Stella Damasus, wey play di role of Nosa for di Netflix hit film tok about di feem wey dey totori Nigerians.
She also use di opportunity to address some oda issues wey bloggers dey carry about her personal life and her plan now wey she don return to Nigeria.
Interviewer: @helenaoyibo
🎥 @daddygift
#tokillamonkey #nollywood #bbcnewspidgin | Posted on 28/Jul/2025 12:09:29



