Jumoke Odetola Instagram – When I dey suffer, una no see me o.
Now small enjoyment don show, una don turn CCTV. Abeg make I drink water, drop cup😜
Filming “To ba je eyin” Produced by @lola_idije1959 Directed by @omo_baba_oba Managed by | Posted on 28/Oct/2025 18:16:07



